One Day You Go Ask For 2k, I Go Press 1 Million 😂

 Omo, see prayer o 😂🙏


One day you will ask for 2k and I go press 1 million, but for now, jeje o make I no block you 😂❤️


Na so Old Nollywood dey talk true with laugh. That time when person dey disturb you for money, but you still love dem - you go just tell them make dem jeje 😂


Tag that person wey dey always ask you for 2k! Make dem see this prayer 😂


If this one make you laugh, share am. Follow @udoestablish for TikTok for more Old Nollywood x Real Life everyday!

Comments

Popular posts from this blog

You Send Girl 2k, You Dey Write "Babe I Have Transferred The Funds" 😂

Igbo Man Go Build Hospital, Still Build Mortuary Beside Am 😂