Igbo Man Go Build Hospital, Still Build Mortuary Beside Am 😂
Igbo man no dey play with business at all 😂
Him go build hospital, still build mortuary beside am. If you no live, you go die. Either way, the bag is secured! 😂💰
Na why we love Old Nollywood - dem dey talk true with laugh.
That na the spirit of UdoEstablish. We dey laugh, we dey learn, we dey hustle.
If this one make you laugh, share am for your friend wey be Igbo man make e no vex o 😂
Follow me for TikTok @udoestablish for more Old Nollywood x Real Life memes everyday!
Comments
Post a Comment